[Verse]
Gm Eb Bb F
From the very very first time when my body jam you girl...Abi na
Gm Eb Bb F
because you dey smell nice or the type of eyes you get
Gm Eb
Whatever the case may be
Bb F
Make you know say you gat a hold on me
Gm Eb
The girl of my dreams so sorry
Bb F Gm
Baby is it possible to see you again
Eb
Sun dey shine
Bb
Rain dey fall
F
Wind dey blow
Gm
Girl I think of you
Eb Bb
Weather for two baby where are you
F Gm
Can't you see the way that am missing you
Eb Bb
You making me dey fumble I dey tumble I dey loose my mind
F Gm
Tell me how to make you realize
Eb Bb
say na you be the reason
F Gm
Wen a strong man dey do totori aaa
[Chorus]
N.C.
Wizboyy et Teeyah:
Gm Eb
Baby wetin be the thing Wey you put for my body
Bb F
Na lovinjitis aa ah aa
Gm Eb
That thing Wey dey officially make me misbehave
Bb F
Na lovinjitis aa ah aa
Gm Eb
Baby wetin be the thing Wey you put for my system
Bb F
Na lovinjitis aa ah aa
Gm Eb
The same thing Wey dey normally dey do me totori aaa
Bb F
Na lovinjitis aa ah aa
N.C.
Ewo ewo eyaah eyaah - Ewo ewo - My body dey do me somehow
N.C.
Je veux me perdre dans le flow de tes mots
Etre enivrée par l'odeur de ta peau
Chérir chaque instant passé dans tes bras
Baby désormais je n'appartiens qu'à toi
Tu pourras faire c'que tu veux de moi
Je te donne mon coeur mon ame
Pour tes caresses j'emploierai tous mes charmes, baby,
Le son résonne, je m'abandonne
Et je frissonne au son de ta voix
On est seuls au monde, les sentiments m'inondent
Je ne passerai plus un instant loin de toi
Je te suivrai où tu voudras jusqu'à ce que j'en perde le nord
Je te dirai encore et encore
Que ma vie n'a plus d'importance
quand mon corps s'éloigne de ton corps
N.C.
Près de toi tout s'emballe, je ne peux plus résister
Perdue dans le brouillard j'n'essaye plus de lutter
Je m'envole avec toi dans un tourbillon de baisers
Tu occupes mes rêves et chacune de mes pensées
N.C.
Am the one who's searching
You're the one am calling
Other guys dey halla for your swagalicious fire
Sunny day or rainy day no matter the forecast oo
Fine girl me and you would be together
Baby pour toi je ferai beaucoup de sacrifices
Je serai ta belle, baby je serai ta miss
Je rendrai réel le moindre de tes délices
Je serai à toi jusqu'au bout de la nuit lovinjitis,.